Tag: naija news
VIDEO: Burna Boy – Last Last
Odogwu don drop "Last Last " afta him sensational performance for Madison Square Garden, New York City.
Multiple award-winning Afrofusion powerhouse star, Burna don release brand new...
VIDEO: Mavins All Stars – Overdose
Di last all star song from Mavin na 2019 wen di label released ‘All Is In Order‘ wey feature Don Jazzy, Rema, Korede Bello, DNA & Crayon.
Reactions: Naija people comment on AGF mata wit ASUU strike
Schools like UNIBEN, LAUTECH, University of Ibadan and oda institutions don comot to show dia pain ova di ASUU strike.
Deborah Emmanuel: 34 lawyers to defend suspected killers
Deborah Emmanuel: 34 lawyers to defend suspected killers
EFCC nab Accountant General for money laundering
EFCC nab Accountant General for money laundering
Popular
Young Naija Man narrate how him escape from kidnappers den
Young Naija Man narrate how him escape from kidnappers den
I no dey desperate to be Presido of Naija – Peter Obi
Mr Obi na former two term govanor of Anambra state for South-eastern Naija and him tok say him get wetin e take to lead di kontiri.
Nnamdi Kanu: Court deny Nnamdi Kanu bail
Mike Ozekhome, wey be Kanu lead counsel move one application wey ask make di court grant Kanu bail.
Liverpool beat Southampton, carry title race to final day
Jürgen Klopp men know say dem need win di south coast to remain contenders for di champions.