Tag: music news
AUDIO: Lyta – Flex
Naija talented young star, Lyta don return wit anoda brand new single wey he title “FLEX“.
Dis one dey serve as follow up to new release Rafat...
Video: Yemi Alade ft. Kranium – My Man
Yemi Alade and Kranium don Paint our Screen Red as dem comot di video for My Man.
Effyzzie Music Group present di official music video...
Video: Skales – Kpakurukpa
"KPAKURUKPA" na Amapaino and Uptempo track wey dey produced by Jay Pizzle.
Skales don decide to bless our screen wit di official video of di track.
Skales...
VIDEO: Fave – Mr Man
Fast-rising Naija singer Chidozie Godsfavour Ugochinyere wey people sabi as Fave don drop anoda song wey she call “Mr. Man”.
Dis track video comot from...
Grammy 2022: List of major winners
Jazzman and bandleader Jon Batiste lead di nite wit five awards including Album of the Year.
Popular
Insecurity: Na only heaven get peace of mind – Festus Keyamo
Insecurity: Na only heaven get peace of mind - Festus Keyamo
Naija Tobi Amusan set anoda world record for 2022 commonwealth games
Naija Tobi Amusan set anoda world record for 2022 commonwealth games