Tag: education
We go stop dey follow govament lie lie – ASUU
Academic Staff Union of Universities (ASUU) don yan say dem no dey again for govament promise and fail.
UNILORIN don expel final year student wey beat him supervisor
Mr Aamuoluwa yan say him assault Mrs Zakariyya because she no help am wave SIWES wey him miss because of one or two matas.
UniLORIN student deck project supervisor till she faint
Di beating too much for di lecturer sotey she collapse for front of di department.
Unknown gunmen kidnap seminary students for Kaduna
Abduction of students from dia place of education don dey turn normal tin for we kontiri, remember chibok girls mata and many others.
Obafemi Awolowo University don shut down
OAU for dia press release say dem no happy with di way di students carry handle dis mata as e fit "endanger di safety and generality of people."
Popular
Insecurity: Na only heaven get peace of mind – Festus Keyamo
Insecurity: Na only heaven get peace of mind - Festus Keyamo
Naija Tobi Amusan set anoda world record for 2022 commonwealth games
Naija Tobi Amusan set anoda world record for 2022 commonwealth games