E sure us die say Naija Olokpa (Police) no go ever change for dis life.
New video wey dey trend for Twitter show where some men, wey no wear olokpa uniform, carry gun dey harass one Nigerian youth.
Dis people go change so?
E neva too tey wey Naija youths hold one year remembrance for the popular #EndSARS protest.
READ ALSO: Police ‘Olokpa’ Brutality for Naija
Youth protest against olokpa nyama-nyama behaviors.
But e be like dis people never ready to learn.
Make una watch di video as EYESABI gada kontiri people reactions on top di mata.