Big Brother Naija 6 housemate Jaypaul use fresh flowers take toast Saskay inside house.
Na Wednessday dis thing happen.
Cross wey follow like di babe been dey tok with Angel say, “I dey happy for dem oh but she just dey catch cruise”.
Angel use style defend Saskay as she tok sey dem never even reach 23 as per “Gen Z bro.”
From Cross body language, e be like say wetin JayPaul do pain am for body, but how una take reason dis mata?