See 15-year-old boy wey don turn professional kidnapper for Naija
E don bad sotey dem don nab one small pikin wey dey kidnap children for money. Na 5k di pikin dey sell one person when him kidnap dem.
My pikin wan burst my N5m buttocks — Tonto Dikeh | Naija React
Dis one mean say, Tonto don spend ova five million Naira or more, to achive wetin we dey see so.
Reactions: Nigerians pay dia tribute to ‘Ekwueme’ singer afta her death
Bifor she kpai, Osinachi na singer and songwriter wey popular well-well because of her song "Ekwueme" wey she sing wit singer Prospa Ochimana.
Reactions: Nigerians dey put mouth for Oshoala comment on insecurity
Super Falcons star, Asisat Oshoala don follow tweet about di insecurity wey dey happun for di we kontiri, Naija.
Reactions: Pastor Adeboye don fire Naija govament
Dis tok dey come afta di Islamic Movement for Abuja suspend one Imam, afta di Imam tok say di govament no dey try.