Tega na di first housemate, for today, wey Big Broda done evict from the house.
For her eviction speech she tok sey she miss her husband pikin and her mama well well.
She follow tok sey Boma na her friend oh.
“Me and Boma na beta actors we be”.
Rememba say fans dem dey provoke say she dey do nyama-nyama tins with Boma.