E SHOCK YOU!!??
Biggie shock everybody as na four housemates him trowey comot hin house.
Boma tok sey him and Tega dey “JUST COOL”.
Sey him get many-many film wey him get to share with all of us so make we dey wait.
Boma and Tega bin enta people eye.
Fans yarn say their nyama-nyama things to plenty.