Oge
6 POSTS
Exclusive articles:
Niger-Delta and di suffer head of oil spillage
Out of all di oil wey dey produced, 70 percent dey waste enta atmosphere even as decree 99 don place ban on top unauthorized flaring of gasses.
Street pikin wahala for Naija
No be say homeless people no dey oda kontiri oo, but Naija mata be like say water don pass cement and engineer don japa.
Police ‘Olokpa’ Brutality for Naija
Why police people like to vex for di same citizens wey dem suppose to protect?
Breaking
Insecurity: Na only heaven get peace of mind – Festus Keyamo
Insecurity: Na only heaven get peace of mind - Festus Keyamo
Naija Tobi Amusan set anoda world record for 2022 commonwealth games
Naija Tobi Amusan set anoda world record for 2022 commonwealth games