Eye Wey Sabi
667 POSTS
Live your happiest life. Pray to God and be kind to others. Hit me up on Twitter @GarnishMaster.
Exclusive articles:
Our Shoe No Shine: Naija no dey go World Cup
Di Super Eagles of Naija don disappoint di multitude of fans wey close from work early, to support dem for stadium.
HOT TORI: Bandits blast Abuja-Kaduna train
"All di passengers dey lay down for floor of di train. Di bandits dey shoot anyhow. We dey serious danger," one passenger yan.
EFCC pocket Obiano few hours afta hand over
E don tey we EFCC place Mr Obiano for dia watchlist. At dat time, dem no fit do am anything because immunity cover am as Govanor.
Buhari don return Buni as APC interim chairman
Afta Presido Buhari fly enta London, dem come replace Buni with him Niger state counterpart, Abubakar Bello.
REACTIONS: See Nigerians wey dey solicit for OBO N20m giveaway
Davido neva indicate which proposals dey sweet am but EYESABI go keep una posted.
Breaking
Young Naija Man narrate how him escape from kidnappers den
Young Naija Man narrate how him escape from kidnappers den
I no dey desperate to be Presido of Naija – Peter Obi
Mr Obi na former two term govanor of Anambra state for South-eastern Naija and him tok say him get wetin e take to lead di kontiri.
Nnamdi Kanu: Court deny Nnamdi Kanu bail
Mike Ozekhome, wey be Kanu lead counsel move one application wey ask make di court grant Kanu bail.
Liverpool beat Southampton, carry title race to final day
Jürgen Klopp men know say dem need win di south coast to remain contenders for di champions.