Naija talented young star, Lyta don return wit anoda brand new single wey he title “FLEX“.
Dis one dey serve as follow up to new release Rafat EP.
D Rafat EP get 7 tracks wey get di likes of Seyi Vibez and Bhadboi OML for inside.
And production from LarryLanes, Rhedi.
“FLEX” na mid tempo jam wey just dey tok say make we enjoy every single moment of life.
According to Lyta; he tok say ‘No matter wetin, life must to go on‘.
Make una enjoy dis one.