As ‘Palazzo‘ still dey top charts, Asake don return wit dis new banger, Peace Be Unto You (PBUY).
Dis one na song wey go carry you shake body.
Di YBNL latest signee don dey hot since dey sign am, as him tracks just dey hit back to back.
Di artist don feature big shots for di industry like Olamide Badoo, Burna Boy and odas.
“Peace Be Unto You” (PBUY) na Afro-Amapiano tune produced by Asake’s favourite producer, Magicstick.
TG Omori na him direct dis direct dis one.
Make una enjoy dis new one.