Yesterday, Tunisia been nack Super Eagles of Naija comot from AFCON.
Di exit spark up mixed reactions and feelings from Kontiri people dem.
Di same Twitter wey Bubu ban, him country people drag am like small gen.
People dey wonder why Presido go call Super Eagles. According to dem, him don jinx the squad.
Some oda’s dey attribute di loss to di bad officiating of di match.
Follow some reactions for down;